@Rarecode8@guwopTop@oluwayeml Hopefully it all gets better because this is the most I ever overthink for my life but we moving still, I no go let am hold me down rather I keep pushing.
@Rarecode8@guwopTop@oluwayeml Inshallah but anytime i just Dey alone, I Dey always reason am, sometimes I Dey always feel like I be failure because thatโs my biggest fear and it happened to me.
@Rarecode8@guwopTop@oluwayeml I kuku use cd but not everytime, when she got pregnant, she didnโt tell me, she dey keep am until like the pregnancy got to like 5months, anyways she don give birth sha and the pikin dey like 7months now.
@oodotheG@Ewatomiby What about people wey dey work like crazy and them no still result and other people nah just little work and way go clear for them and both of em go dey do the same thing.