@pipswithdera@JeremyofCrypto I no even understand am
U Dey trade wetin u fit afford for now e Dey call am waste of time like say no be from somewhere him sef take start
Nobody delusional and brainless pass babe wey be βnatural lowlifeβ, but don taste small life before from rich Men
Sheβd set her standards based off of the Men she has had access to and the aesthetics on her social media pages, while living her day to day life in penury.