@Siphe_Sihle1@DeadlineDayLive youβre not serious.
barcola , vini , mbappe , haaland, saka , yamal are more valuable in the market than rodri right now.
does any of them have a ballon dor ?
age matters , if rodri was 25-28 , heβd worth more. buh heβs 30.
@Siphe_Sihle1@DeadlineDayLive hazard was 28 & a forward.
comparing hazard price tag to rodri doesnβt make sense.
rodri is 30. you expect us to buy rodri for 140m ?
@Isaac3078219544@preshycute22223@KDCGlobal_ βmessi no be striker & e dey understandableβ
wetin you dey understand, when him fellow playmaker get 13 goals pass am ? π
you funny sha
@Isaac3078219544@preshycute22223@KDCGlobal_ messi had more goals & assists than neymar because neymar had injuries & played lesser games.
neymar played 20 matches , messi played 32 matches & was still 3 goals behind messi & 5 assists behind messi.
buh no worry , him 2nd season at psg dey Ok ππΎ.
@Isaac3078219544@preshycute22223@KDCGlobal_ i dey follow you talk about goals scored
you dey tell me about assists π
normally you know say 6 league goals poor for una GOAT , make i leave you
@Isaac3078219544@preshycute22223@KDCGlobal_ what is 5 goals ?
scoring 6 ligue1 goals in a season is an embarrassment to a player like messi.
no be striker , buh neymar wey no be your fellow striker get 13 goals pass you & neymar wey be say na injury prone.
nobody dey talk about next season , i dey talk about 1st one
@elonhatesder4@trll46 i tell una say if una never edit video , una no dey rest.
so where he s**k messi ekpon for here ?
clown. when i say dybala tell ronaldo say dem dey hate on am for ARG , you say make i send proof.
buh same you no fit send proof of marcelo & video of casemiro.