@joyfultips You know say if pesin don fall, e dey always won find partner ๐
With my loss, I still dey top table o.
Na only people ticket pain me
All laliga stat this season barca team/player dey top 3,
Is it same for the team you support??
๐คทโโ๏ธ jtol
@Nsukka_okpa@bossolamilekan1 Who be this ๐
Life na time and turn, where vini dey when Neymar dey ball?
Now na Vini time.. make e enjoy an
Wetin concern Barรงa fan for here?
๐