@Getinwithgame@guzu_p You der crazy me wey put all the whole effort grinding lky no tomorrow fast forward to last year lost abt 15m still lost some other properties now am left with nothing,you go come talk say I lazy base on my plan no work out
@Haywhy_F_X Sha dem forbid young people to be successful at 20/22 Abi waitin der worry this people self if the person enter 50 now and he no get anything nah una go still call am lazy make this mad lady go europe she go see person of 19 buying million$ car
@Nimisioluwa Who come tell you say he dun make am base on pic and say person der carry am travel he still der struggle also make he go check him mate for Yankee