Some of una wey no get blue tick go dey unfollow blue tick account,
Who do you think you are ?
With that your account wey dey useless, have you ever in your life experienced the use of blue tick?
Make una no try me ooh ๐ฎ
Portugal wants to finish this guy's career at the national team by giving him the number 7 jersey,
Thank God Bro rejected.
That number wey heavy for players.
Mauricio Pochettino is a coach that loves pressing football, and Manchester United players are very lazy.
INEOS hope you guys are ready to sign more players.
@DJ_Bundu That time ehn the boy dey actually think whether make him quit playing for Man U when him never even start because wetin they dey play for pitch that day ehn