@JeffloveJunior@blackebony28 Na fool you be so na only beauty dem dey check for woman . Jada na Industrious woman and major backbone of Wiz international success.
@beattheoddsreal Boss i dey my guy side no be lie .. I don promise the woman but Wetin I dey expect no show an she sabi embarrass person you no go understand sha no lele