@_jsyknow@socetyhatesjay 😂 Airhead, wanted a come back real bad for the initial post you had to refer to your gender as recycled / left over, your own foolishness deserves an award.
@Feeztm Just give her the freedom Abeg 🤦🏾♂️😂 make she Dey go her own house so she go get freedom join money with am employ person wey go Dey take care of una child we’ve gone past the age where woman go Dey spew trash like this, just let her go and be free e no pass like that