@AluyaPov This kind police stop my bike for Ikolaba last year, I no follow them drag anything, na my bike I face dey shout at am say why he stop, when dem see say I no engage em, na leave dem leave me aswr 😂
@LivingNEWBIE@Chigozi27274814@WorldSpankyy Maybe to you
To me it’s the year of possibilities and opportunities
Those kids are showing what they’re good at but because y’all been brainwashed with the western culture una no go see pure talent as an art, if those kids later make it, na people like you go spray to see them