@FoluboiNg@Mistafelix_ I don win your game before
But wetin dey pain me pass be say the one Una go win I no go come dey online when you go post am ๐ค and no dey tag this nigga you just dey make am trend
I no even sabi am
@FoluboiNg Sometimes Una go dey do like say people wey dey follow Una for X na mumu wey una go just dey control anyhow
No be everybody dey like enter em telegram (for me)
Iโm following you there also but why not drop it here at the same time โน๏ธ