@Wickedpresh School wey students go still pay school fees, them for make amm free since na burna boy build amm .
Abi Burna boy wants them to pay school fees??? 😂💔
@DJ_TUNEZ Them beat nonsense comot your body , we see you for ground you come dey make mouth for X mumu 😂💔
Naso your oga Wiz , afer he run comot for settings wey Davido dey he come dey make mouth for X
Una be the actual pussy boys 😂😂