@FoluboiNg I no understand, e for give you the whole bread wey be say you self Sabi how the bakery dey behave this days.
The money might look small but I can tell you e go addup, either for airtime or whatever, because say you big pass ham no mean say make you no say Thank you
@steezy10_ 176k my house rent, funny enough I worked my ass off and got it back in few weeks with 2 gigs, which makes me question why I played in the first place