โfootball isnโt about useless goals watch ball with your eyesโ
now them give rodri wey no get goals golden ball you dey vex ๐ una dey okay so?๐คฃ๐คฃ
after Ronaldo hit 1000 goals, we go share ourselves, start dey watch every game heโs played since the start of his career and count his assists. That monster have over 350 career assists!!