Una no drag Wizkid, burna boy and olamide wey them keep quiet for all the evil things wey dey go on for this country. But Davido wey decide to speak up una dey drag am.
Asake go bring you come stage
Tems go bring you come stage
Justin Bieber go bring you come stage
Tyla go bring you come stage
Omo una sure say wizkid life never spoil like this 😂😂😂😂😂