@Kalabarifirst@Mohopey Go and work , leave the young man alone ,you stalks you cos he love you but you also need to change and reduce your demands shuuuuu
@Wizarab10 Becaysay u don de UK de enjoy now u don suddenly remember past, if Dem nor kpaiiii one of una for UK all because of leaving your marriage the rest nor go get sense, u fit try am when una de naija
@399billion@Abiodun8080 This guy de lie cos b4 sporty go give u the cash out almost all the games go don play finish with your 66 naira wey u take play am, don't him