@wizkidayo Your DJ get mouth to shade Burna, but body no fit stand. Now you dey back am with βpussy niggaβ tweet. Real men stand behind their words you dey stand behind phone screen. Giant no dey lose sleep over small birds ππ
Iβve not seen any south east rapper hoop on this brother man challenge
After them go say they no dey give south east rappers recognition
#Man2ManChallenge
I know say some people when offend me go just Dey patiently wait for 31st make them talk sorry
Abeg make everybody Dey I no follow Una do new year new me
Itβs a new year same me in a better position
#2026