@NigeriaStories Make dem pack home based players come teach these overrated players how dem dey ball. Comon weak Libya na we dey struggle to score. Mchewww
@iPrinceAbdull This hausa is very easy to read and understand. The part you mix English and hausa makes it more interesting. I haven't laughed so much in a while 🤣
@instablog9ja Wetin I wan understand na say, why all of dem come dey vex? Lwkmd. Clean conscience been nor dey fear accusations oh, abi una dey guilty of the said thing???
Bottom line be say, stop leading the younger generation astray. Stop using BBN or influencing status to deceive people