If una really know where some of us dey come from, the kind load wey we dey carry for head, the responsibilities wey dey our neck and how hard e be to reach this level, una no go just open mouth talk some kind things.
Everything no be for social media. Everything no be couch, TV stand and fine room pictures.
Some of us dey sponsor ourselves, support family, pay school fees, take care of parents, settle bills and still dey try build a better life little by little.
The fact say my room never look the way you want am make e look no mean say I no dey make progress.
The things wey matter to me fit no be the things wey matter to you.
Before you judge person from one picture, remember say you no know the full story.
You no know where the person start from, wetin him don pass through, and the sacrifices wey him don make to get where him dey today.
I no dey compete with anybody. I dey move at my own pace, and I thank God for how far I don come.
One love 💙����
Yes, parents should have plans for their children. But the reality is that life happens.
People lose jobs, businesses fail, sickness comes, and situations change.
Nobody forced me to support my family. I do it because I love them and because I can.
Taking care of my dad or helping my sister doesn't make me a victim. It makes me responsible.
Some of you see family as a burden. I see mine as part of my journey.
The money I spend on them is not money wasted.
It's one of the investments I'm most proud of. 💙🙌
@ThinkTwiceWise@flames_collins Brr me and you dey same stage like this 😭😭 when he reach time to comment my mind go just tell me to mind my business say nobody ask for my opinion
This period you need friends that are there for you unapologetically
Hanging out, laughing together, talking/listening , even fucking
Trying times fr , it does get better
@ChefTobi__ Omo na una dey make women give us names way no b our own aswrr,
One woman go see dz one now create story inside her head take run agenda 🤦♂️