@gameLens1@LordD13660@ultimate_kombo Person wey hear this shit go think say the score line na 5-0 ooo๐๐
I literally dunk on your team in your home ground 4-0 oo๐
@TwitchDC02@Wee_Junkie@ultimate_kombo But you dey glaze Ronaldo and Jude Bellingham for the skin care routine wey them they do na๐๐๐
Una too dey selective...
Tufia kwa
@UjUzomajuliet@mohrems_@ultimate_kombo You don't have to lie to prove a point or win an argument...
A former Barcelona member insulted Messi not Barcelona itself...
The fuck is wrong with you?
@mohrems_@ultimate_kombo Baba,no be Nollywood we dey๐
No be only faceless...
No Barca fan will just randomly go for a player's look,go to the previous years on this same space when they attacked Lamine for looking like a monkey and lying about his age...
So,don't come here and forming victim
@LordD13660@ultimate_kombo Make I set date as in,I be your LALIGA president?? ๐๐
Super cup dey come February..
No to worry..
Person wey hear this word "beat" from una go think say na 4-0 una use beat us o, just 2-1..
We dey humiliate una wetin no good๐
@schoolpoison247@ultimate_kombo Ohh,na EPL fan ๐๐
"Less competitive league" but you dey lick Madrid yansh๐๐
Una go dey alright las las ๐
@Ja_y11@ultimate_kombo Just pray make Barca no win this champions league this season,e get some kind uncomfortable conversations una go dey hear..
All good
@Messi_x_eminem2@Ja_y11@ultimate_kombo E no suppose sweet...
If Kombo leave their neck,e no go funny..
Me dey press their neck for my side here,no letting go..
The insult is too much