@Skolex5 As i read am i no bother comment cause i no say the werey nah annonymous i fit beat am one on one but i just scroll up go watch porn for down cause my prek no like anger๐๐น๐น๐น
@davido No matter wetin anybody say about Davido i no fit hate am cause omo this my obo nah for life oo, when my papa die nah him song i take dey clear mind they use move on till now so if u hate obo for no reason nah u con no ooo we here dont gaf at all, 30BG 2 D Wrldโค๏ธ
@AsakyGRN Imagine fraud boy dey trll developer say he need a site wey go belike byd site whee they buy car lol ๐ and reducing all price to convince customers to pay and it directly offer them payment method on the site directly to a crypto wallet, so if fraud boy no bring the idea come..