@Morayoorr Una still Dey follow this one de argue na Ronaldo matter u jxt de talk since day before yesterday na today una goat school hat trick Oga abeg let my phone rest Ronaldo nor be the goat still yet na u de talk him matter pass
@SportyBet I stake 1k I won 36 naira this very bad sporty bet what is this now you guy are very stupid ooo just imagine I play games with 1k I won 36 naira just because of voide you guys will die
@officialmoore7 I nor fit believe my eyes for the past 3 days ??? Abeg make me self tab from your grace boss @officialmoore7 I believe say e go reach my turn someday
@Jamalcany@officialmoore7 I nor understand How this @officialmoore7 take de do this things o but the day when you go say make I drop account I fit crazeโฆ. the number one trending boss
@officialmoore7 I nor understand How this @officialmoore7 take de do this things o but the day when you go say make I drop account I fit crazeโฆ. the number one trending boss
@officialmoore7 I nor understand How this @officialmoore7 take de do this things o but the day when you go say make I drop account I fit crazeโฆ. the number one trending boss