#Avive - Proof Of Networking Protocol
If you missed #BTC and #ETH, do not miss #Avive
๐Click this link to register
https://t.co/4gBlonJWqC mine free btc and Avive coin๐ฏโ โ
@Abekksss@Guccistarboi Even if boy broke self .. he no fit broke to the level say na girl go dey buy am boxer.. he fit no give u money wey u self no get nii bcus na only him the money reach
@winner2882@BetSurety So na everybody get the 10million to stake game ?if some people see the 10m self wating dem dey find go sporty.. na to face business
@Bella_bb02 Na generation curse .. Naso your mama dey pray make the mother of your father die to .cus if we check your dad fit no get mother again , Naso u to go die when itโs time for your son to marry
Wizkid is said to be one of the biggest ambassadors for Nigeria (in his unreleased documentary), and also a national hero.
So why hasn't he used his platform to address the ongoing situation in the country then?