@DONJAZZY DonbabaJ... I beg show me small love I know say na you fit run am I beg man find hustle come Ghana like this but I dey stranded noone to run to for help here, I no Sabi anybody I no beg for milli O just small change make I take hold body small till I find job boss...
Where I wan go sleep like this coz my Arsenal neighbors are outside waiting for me to come back home and it's late already I can't go home this night abeg who need visitor this night please dinner is involved oh...
This guy was right when he said he's a baboon and he lives in the zoo.. See how person be like castrated baboon con fine with the local tats on his fore head
@Indemosyd Buh Cindy you spoil oh abi you know??? You need Christ Cindy I'm telling you for free buh sometimes I dey last 7mins for first round oh... See am now you don dey corrupt me π€«π€«π€«
@Indemosyd All of una don spoil wetin I no fit do without is Jesus... Good night before una corrupt my mind because I no know how I wan take do without doing