@explorebenue Na so we suppose dey reason am? Benue get plenty potential, but development no dey reflect am. We no suppose dey settle for less when we know wetin our state fit become
@VictorManjul@TorhileCharles This is my state, but I hardly go there because of how underdeveloped it has become. Benue has so much potential to be one of the most developed states in Nigeria, but sadly, poor leadership has continued to hold it back.
@5starbarber_1@5starbarber_1 you mumu sha wetin I just read so😤
You no get family to motivate you? Abii you come from wealthy background? No rage bait me abeg