If i no dey dress and drip like you. No vex o!
My mama say pikin wey no get helper suppose get sense… and pikin wey no get who go look for am no dey waka lost!
I dey always remember where i come from, na why i no dey live fake life💯
@oelma__ The pains you go through to impress who? Men? Men; who would still leave your sore a33e3 for a natural woman who by the way doesn’t need a heel to keep her man… 🤦🏽♂️
@CHIZZY_BB Why will you kiss for two minutes… and you will expect him not to have a leak at the tip of his erection? Either you aint attracted to him romantically or he’s impotent…
🥀MAYBE YOU DON’T EXIST IN THE FUTURE YOU WORRY SO MUCH ABOUT. SO MUCH FOR A LIFE THAT’S NOT PROMISED.
LIVE YOUR DAY LIKE ITS GONNA BE THE LAST AND YOU’RE GONNA BE REMEMBERED FOR IT… SELAH!