@prxxty_nita My body just do me somehow as I look your picture just now
Holy ghost fire e no go work
I refuse to stop looking ...
Afa
Turn back first
There's something I need to observe
@valeriasistrunk Naaaa Lie
I don see one woman wey resemble you
Just that your smile is more original than her own
Maybe she dey vex for the photographer wey take her the Pictures
@superkathee Realistic keh
If you sleep too much you'll be poor.
If you don't sleep you'll have dimension abi na dementia
Oga madam na which one we wan do.