Small time a go hear why the coach nor comot dis guy put dat guy. Despite una world class player wey dey win with high goal margin a while back, make una blame dem since una like blame game wella. Congo too nor fit score pass 1 goal, dem too miss penarity. Football fans wey turn
If team win we go say na de players, if dem lose, we go blame the coach. Make una go apologize give The Super Eagles Coach now. Una qualify, una nor qualif. I know say you get coconut head, na now una go remember one statistics to use argue.
But na wah for Super Eagles sef. Na wen party finish dem like dey loud music. Wetin dem for do during the qualifiers gangan. Na now dia day break. Go Supa Eagles #sirdavidbent
Yes una start badly, but na under dis coach super eagles start to dey score +3 goals. Those who don see for dia crystal balls say hin nor good for us must not change mouth. I hope say una nor go go back to una vomit. Make una get dat sense of history o!!! #sirdavidbent
If only we fit change dat your body parts wey dey wahala you….but nor worry, the science world dey work on am. Before e pack up, dem go help you find replacement like dem dey do for organs.
Had a great time with the hosts of the @K_Loungepodcast & we talked about social media equality & fairness.
It was great time & conversation.
Anticipate the full podcast soon.
@Yayaprantoh@Imranmuhdz Is it his job to provide jobs for everyone? How has govt delivered on their promises? @ least if you hate the man, still give him his flowers for a job weldone. Otherwise, your hatred of him no matter, what will show clearly.