@DanNwomeh See the elders una say make we dey respect,okay sir abeg tell me as I wan take tell you say you dey lie now without telling you? Two of the photos you posted i am sure is AI costume, but as una dey reason us self,say we nor get sense abi,epa relax o

Those who died during endsars wil tink 9ja is now a beta place,menh,I remember you guys today and it feels painful,that our so called elders will kill us for asking for better,continue to rest and please let your soul not rest till you end all tye people involve #EndSARS 20 10 20
@OlayinkaLere@APOSTLESULEMAN please I have nit have the privilege to travel help me,as this country have so many wicked elders thst don't want good for the common man,we eat and survive from hand to mouth.