If I followed you back or I follow you and you followed back and you went to unfollow me later without us having any issue hmmm🤔 I get time to unfollow back too 🙄🙄I say make I clear una because I don’t understand 🤷🏾♀️
Some of those gender don't know the meaning of " for better for worse" nah for better for quick dem want ....Bull shit all over towns i dey see drama 🤧🤧🤧🥺🥺🥺 Goodnight.