If them no carry you along, no vex for them cos your load fit dey too heavy for them. Move on and find money. Ones you gallant, Go and enter along cos you were made to be different 👌💯
If the thought of Me ever cross your mind, Pls do send a heart ❤️ emoji Even tho you can’t chat me no more. Let it represents the good times and memory we had together 🙏✌️
Nigga wey holla at you regularly saying “What’s good bro, how’s fam & work” without billing and still end it with GOD bless our hustle. Na sure Nigga in this Nigeria shii 💯
Most dey check on you to bill the next day. 🤷
$PIGGY official Presale on Gempad
goes live on the 27th of May
Have your #sol ready in your wallets to scoop up $PIGGY early before we launch, #gempad will handle presale distribution after the presale.
Min buy : 0.1 #SOL
Max buy : 20 #SOL
https://t.co/vAtJNEeK3z
#presale
People wey be traders for Market no kno wetin GOD do them.
Go check those working from home and office lol
Boredom wan kill us.
Women for Local Government self na Egusi self them go dey sort 😂