Now now wey I enter online Dem don begin block my fluffy a$$ ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
@Veevian_ try go back to school. You are an embarrassment
@petersbeulah2 So loud for one who got booked into a hotel by another because she is too broke to pay for one.
The tyre for a tokunbo Lambo, from your papa down to your last born, una never fit buy m.
Wet flamingo!