@catchsirGordon@greg78462@Barca_Archive lol you know wetin rakitic don do??? No lies sha 20 years time person go dey compare one nigga with Messi na life
Time is always the enermy
@ayo526aaa@getpaidfirlive How far badder why you go drop logins access come still pay for dispatch again???? Where you see that hungry loader???? Omoh abeg bring work oo we Dey run e check here on to artwork and babysitting