@ElemuoAb@vine93832@blackebony28 If we check am well I no talk give you oo π, as u dey act like who dem gather swear for so, small facts u no fit go check u dey behave like imbecile.
@vine93832@ElemuoAb@blackebony28 You are just too dumb for my liking aswear π
Before argument do your research u dumb fool the woman (kyra) wey get the beat up till no dey known ozwor if you see Kyra u go know her face? ππ
Don't be stupid like your daddy, drake in his lowest is bigger than idolo highest
@comedy30146@wizkidayo@burnaboy@zinoleesky01@asakemusik U say top 10 but na 20 people U put there π..
All these wizkid fc fans no go school oo, but next time no make the mistake of putting wizkid before Davido oo mgbeke feeling funky