@itohan_olat@kenkenlewu It is ooo
Man understands the struggle of another man…
Coz If the husband is irresponsible then they must have encouraged her more but Dad sees through all…
Man go dey work woman go dey flex , that’s not life
@47_clothings@endowed_quinbee She don talk her own
If them kon born you well
Go chop the meat wey you use your money buy…😂😂
You go sleep outside ooo🤣🤣🤣🙌🏽🙌🏽🙌🏽
@t0sinadeda So someone called you out on twitter
He replied to the call out on twitter even tag him join but you want him to enter his dm and reply so tomorrow the other guy go say he dey beg for his dm..
them go kon dey share chat…
Make Una dey gas him dey go
@ifetemini Lautech gave me Urban Planning instead of Biomedical Science…
Na one of my pastor Uncle come explain give my family before they allow me go
So imagine WRITING😩😩
I go too write jamb
Pronouncing someone’s child dread is not criticism
Faking HIV result for someone is not criticism
Let’s even say you want to criticise, are these people your regular politicians? What are you criticizing them for to warrant such a vile and criminal things?