@NuTyrant See as this werey gather yahoo boys for her friends list dey bill them. Now if one one them use the idiot, una go dey shout justice for one she-diot. No justice for Ho-low-show
@officialnairam1 You wey Dem don cancel already. Mohbad was shining before you killed him, you will be totally forgotten before nemesis will catch up with you. Your mind no go touch ground seh.
@getpocketapp Very unreliable App. Your interest payment is a total rubbish. I have deleted your App from my phone and moved to better Fintech Apps. Shioorrr