@Ternasteve@Afolabi_Pelumi1@Danola07 We are talking about if here. Did you score any goal apart from the 6 minutes giveaway goal..
Abi na psg and barcola no waste chances too??
Two of una goal was IF..
@Nwabunwagu@Rodgerthat304 You have never played in it so I understand. In like 10 years time you go dey pray to play in one cos na him Dem go dey use judge elite clubs..
@TolaniAkinmola@LouisaAli17911@Alhajirostova You go don know say them don see the elder brother finish 😁😁.. you dey scold elder brother wey use 6 years senior you keh??.. money good oo