@Day1Again7x@GlenBarche Wait so now you take the ball from your teammate at the front of the goal to pass to your teammate?? Them talk say una no get sense but i still go Dey doubt before 😂
2026 World Cup update;
First goal conceded: 🇿🇦
Second goal conceded: 🇿🇦
First error leading to goal: 🇿🇦
First red card: 🇿🇦
Second red card: 🇿🇦
First L: 🇿🇦
First team to not score: 🇿🇦
Somebody shout Amadpiano👀😹
@MoonshotRock@igbocnn2455 Is it not common sense if the devil’s residence is said to be hell fire? Or when something burns does it get whiter? Well I don’t expect you to have sense 🫠
@DegenAlien9@Segvill247@Femi_Daveed Normally nobody suppose dense reach like this sha, animals wey Dey hunt themselves, something wey be say if the snake see chance e go kill you and your family