@GossipMillNaija Nna eh, Ike gwuru.
God no go let me put man for this kain setting. Which kain humiliation and embarrassment be this?
Women, una too do😒
@Ruky_Baby27 Wetin your brother in law dey even do for your house? Why does he live with you guys? He should go back to his house, and if he has no place to go, rent him a small space, he should leave your own. Visiting should be the only thing allowed.
@Mrbankstips No matter how hard it gets, if I never Japa, I no go rest. I know why I want to.. Nigeria is hell mehn. If Nigeria never happen to you, to Japa no go Dey hungry you, you fit Dey see am sef as waste of time and resources. Wait until Nigeria happen to you…