Welcome naija my father land
Country wey get Two different 100 naira
Two different 200 naira
Two different 500 naira
Two different 1000 naira
Two different national anthem
Two different kings in kano
Everything dey different for this country ๐๐