August 2017, we loose Spanish Super Copa to Real Madrid, dem say we don finish. Now we dey lead Liga with 9 pts and don sign two world class players Dembele and Coutinho join our squad. Anoda Treble go show dis year #ForcaBarca#BeBarca π
Any time wey dem say Barca don finish, we dey com back stronger.
April 2014 after we loss UCL QF to Atletico Madrid, dem say don finish. We com back, com win Treble for 2015. π #ForcaBarca
FC Barcelona Golden Boy Ousmane Dembele don show back from injury.
Our opponents for #Laliga and UCL go collect anyhow this 2nd half of the season.
Welcome back champ. #DembeleIsBack