No one knows the winning day, this is one of the reason why u should never quit. Keep going.
THE GENESIS CONTINUES….
PORTHACOURT CITY ERIGGA DEH COME THIS NOVEMBER 20th
SAVE THE DATE 📅
Abi na only me dey feel say X suppose get invite link wey be say if you don invite certain number of people, dem go just dash you blue tick 😭
Because the number of people wey I don invite come X this period dey look like say I dey run recruitment agency😂