@Armylucifer001 Wait oo, shey them go send us go war front? If yes, Oga how many people go dey alive to eat the money? Chey bomb dey ur head ni..U want us all to get killed.Cos the country I know will nva pay u such money and want u alive..Them go carry u go war front mk u die.
@Icekingochacho_ See eeh mk we comot sentiment.. This boy na the only big man pikin wey don sing and e mk sense...
Bro good.. But eh that ur sneakers u no go waybill am come for me❤️
@coastalYz I'm a trusted and very transparent human being ..I don't need to talk more of myself, but a chance will convince you...I'm an indigene of Rivers state...I do look forward to working for you sir.
@SHAXXYqimp For wea I from, if u knack ur Cousin or any girl wey relate to the family, omor una two go die...
Na why once we see girl, we dey ask questions first before anything... Na oath wey our ancestors take back then..
@NigeriaStories If I'm f nafdac chairman I will put a ransom and see how the magic unveals...na them their selves go dey expose their selves....mind you d ransom will be fake...
@PrimeScene1 I hv nva watch a porn movie like pirates of the Caribbean...u go see Toto everywhere no hiding no cutting, everything just like say u dey watch porn
@instablog9ja Mk una dey stop all this nonsense...I had my first sex May this year, I went tro university without sex(Uniport o), I was damn broke and suffering did u know how many times I cried to God? Stand up and work, atlest let God see a channel to bless you.
@Dhreyykeys One day I wish to be moving from one university to the other to motivate students who think they hv failed..Bro I spent 10yrs studying a course of 5yrs with carryovers, but I nva gave up and at the end I graduated with a 2nd class lower division in chemical engineering.