@itzpetkoff@osazenoo You wey get future dey find govt wey go help u...go and strangle your dad ...he failed u not the govt ...lazy youth ...Chinedu from Ethiopia prison
@sadiaparveenx@osazenoo If drm check u go be igbo...all of una one sense una no get ...Nigeria is far safer than America ...use your Google. Check people that die every day through gun violence to nigeria ...olodo
@UPTOWNPPLE@Onsogbu@HQNigerianArmy Very insensitive person ... if your plan is to release him when u get to power it should just be inside of u ...that statement shouldn't have come out from him at this time ...the man na any how person abeg
@maduka_hen7963@NigeriaNDCHQ So which money dem go take run the party ...una think say na small money dem dey take run party? Una wan keep una money to una self ....thief