Finally oooo๐๐
God save you biggie๐๐
Dem don message me tire saying your sheba no collect any award ..
God don finally shame dem๐๐
@BBNaija@gamde_loveth
Sheba ooo
Sheba their mother๐๐๐๐
Who i dey see for bottom so na lie
Tram for the money enter bottom keh ๐๐๐๐
Shebangs una too do๐๐take your crowns๐ฅฐ๐ฅฐ๐ฅฐ๐ฅฐ
@BBNaija@ShebaGamde
I am wishing you the very best of luck today my dear sheba๐๐ @ShebaGamde
I know you are going nowhere baby just be rest assured
Your shebangs gat you ๐๐
@BBNaija
Tram and sheba are cool now but the fans are not having it..crashing here and there
Make una leave them o๐๐๐
Na so so my baby i dey hear up and down๐๐
@BBNaija
The way sheba take carry this show for her head ennnnn biggie needs to run my girl her check..She too sabi this thing
Maturity dey cry for my girl hand
@BBNaija@ShebaGamde