@Honeys_Money1 A fool at 44? You should be ashamed of yourself.. your mates are in their husband’s house with kids but Wizkid is your problem? Oya na! We sef dey house for you 🤝
@Honeys_Money1 A fool at 44? You should be ashamed of yourself.. your mates are in their husband’s house with kids but Wizkid is your problem? Oya na! We sef dey house for you 🤝
@5starbarber_1 That place wey you for snap so no be hotel? You know wether the owner of the car no want make one or two people know him location? You don cast am like that. You should have covered the number since the car is not yours. Simple!
@ZhanghaLI@Davido See fan wey dey always support, defend and push your craft.. na people like this you suppose dey support financially but na Abazz you see carry money give just to chase clout. MMS 😂😂
@DavidoHeir Na where Dem dey see you be this? Dem say make you show your Spotify wrapped since morning.. you disappear.. giveaway loyalty! 🤡 😂
https://t.co/93ajBM2s0u
@DavidoHeir we know u love DAVIDO and we all are different
Let me tell u, that Davrel played the whole song on his stream, that is bad for the song and the hype
If to say u dey stream DAVIDO like some of us u go understand
Show us ur Spotify numbers if u dey top 100 DAVIDO listeners