@Uno_009 Una see say all of una naw fool!... nor be obi first win 2023 election wey e nor fit fight for he mandate?! Now de goat is still coming out to win for something he can't fight for!
@mikaeldyk@davido@MuqadamRicky People wey dey beg u for money naw... abi u nor dey see their comments under yours? If u nor get talk so I fit help u likewise...