@instablog9ja Na una sabi 😂
But Ivana come o,this guy said u give am sweeti wey no gree go😂...u carry sweeti all this while dey shake nyash on the net,u wan shake am comot?
N looking for curing remedies,you suggested you infuse a pipe for him nyash to pour-in herbs.
Nawao 😂,una too do 😂