Dear God, Today I pray if Iโm wrong correct me. If Iโm lost guide me. If Iโm about to let someone or something take me back to the place I prayed my way out of stop me.
@TravisH03250440@instablog9ja Bros nothing like self esteem, you no even get self esteem and confidence pass me if we check am. Itโs not bad to come through for a loyal girl wey you Dey fuck if she need assistance. I no Dey talk about entitled women but as guy man you suppose show love.
@Wer96w0p@YoungJohnQBX@instablog9ja Na you be proper fool, if you check am that girl no Dey ask for much oh. If say you no be poor rat wey Dey find free thing wetin e go take you to show girl wey you Dey fuck small love ? No be bulk funds sef just least make she Dey happy. Mumu
@Wer96w0p@Almighty_Cronos@instablog9ja You be imbecile ๐๐ if them check am well ma you be the definition of Simp. You pig ๐ no go hustle, Dey find who you go fuck for free. Mad man ๐
Next August , 2027 at this exact time, you will be standing in the places you used to dream about. Living your most beautiful rich life. Send this to yourself.
@MillerScoppy@umenwagbu@instablog9ja No go hustle or focus on soapy, Dey there d find girl wey you go Dey fuck everyday and you no go give am 1kobo mumu
@YoungJohnQBX@instablog9ja See this he goat , na even people like you go Dey pay for Toto tire. I no talk say make girl get entitlement mentality for your money because una D fuck but e no bad to Just show girl small love as long as she D deliver you steady. Una just want turn people pikin to sex slaves
@real_selfhood@Heylai_larma@instablog9ja Leave that thing bros, business or no business you must press woman money as long as you Dey fuck am, in one way or the other money must come out. You no go expect girl wey Dey go through a lot financially to open leg for you comfortably nah, even your wife sef
@Almighty_Cronos@instablog9ja But na you go initiate the fuck, na you go tell her make she track you come. Some of una na una go even disturb the girl pass but to show them small love na war
@real_selfhood@Heylai_larma@instablog9ja But you want to be fucking her abi ? If you no get the least funds to take care of your babe then you keep your preek to yourself.