D best way is to divide dis nation in 4 places, Housa Igbo, Yoruba, South south.
If u wan kill all ur people within 24hrs u kill.
If u wan sell all your brothers collect money u sell
If u wan Betray all your brothers u betray #Arrestbuhari is not d Answer
@Ellabardy @TouchlineX Easy part no dey football
Everybody thought turkey will top their group today they are home. Na people wey no sabi football dey shout easy part