I dey follow you everywhere cos of the genuine love you have for the street, ur passion for wins on every tickets you drop and i respect you alot but insulting my lovely ARSENAL I NO GO AGREE WITH YOU. I WILL BOOKMARK THIS POST AND COME BACK TO THIS BY THE END OF MARCH 2026.
United fans need that joy
Na only if your own h8te collect PHD you go dey vex for dem
Dem too suffer
Make dem enjoy the win
Na the Arsenal fans tears i go drink throughout this week
If person offer me drink sef i no go take